Ricky don talk say him go soon show him real self, after yesterday’s drama wey him no even start am. Him warn housemates say dem go see shege as him start to dey do him own.
Ricky ask if him client don finally show, and we dey wonder wetin be him plan.