Ricky no dey hide again, as him break down to Barry and Aiko about the yawa wey happen between am and Nomy for early morning.
Him tell dem boys how things take happen, and e be like say him still dey try understand wetin really go down.
Now, we dey wait to see how Nomy go react to all dis drama, and if dem go eventually settle dem matter